Lyrics

Onwero Woh Shey I resemble korede bello Who you go compare me with na pharaoh I'm a bad boy I get doings Buh when money no Dey I Dey mellow Baby please can you do me Favour I wan kolobi I want to nyuo My sweet melanin you go leave the baby so that your mum go come omugwo Mmhuuu You know say I get doings Apart from that I get rubies I be musician I no Dey act movies Anglican I no be Methodist I Dey for Dey house Dey take my cannabis Claro tatata Dey look my enemies Tell them Very soon I go buy my Mercedes Them Dey fear me cos na me be there genesis My AC Dey for 16 Why you come with Amiri Jean Na hin be whahala no fit proceed Lie for my bed get up from seat My AC Dey for 16 Why you come with Amiri Jean Na hin be whahala no fit proceed Lie for my bed get up from seat Charly tell your guys I got goods and machandise And fine fine girls dem Dey my side Any bad vibe I Dey cast and bind Kele wey good we dey hold am tight Give am 1k dolls to come my side But as she come her cloth tight See me see gobe and I off my light You know say I get doings Apart from that I get rubies I be musician I no Dey act movies Anglican I no be Methodist I Dey for Dey house Dey take my cannabis Claro tatata Dey look my enemies Tell them Very soon I go buy my Mercedes Them Dey fear me cos na me be there genesis My AC Dey for 16 Why you come with Amiri Jean Na hin be whahala no fit proceed Lie for my bed get up from seat My AC Dey for 16 Why you come with Amiri Jean Na hin be whahala no fit proceed Lie for my bed get up from seat
Writer(s): Anih Elijah, David Ogunniyi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out