Lyrics

Blessings Ahh aah ahh ahh Ohh yeah Blessings make e plenty ee Oluwa This kind Love you give to me This love e over me This kinda love e sure for me Till eternity Hold me down,be my sanity Only you be necessity for me somo Baba sa lo se fun mi uh uhn Halle Halle Halle Halle Halle Halle Halle Halle Halle Halle Halle Halle You give me love Wey you show me mercy I just dey count my blessings Oluwa shower me plenty Abeg jors make e plenty You give me love Wey you show me mercy I just dey count my blessings Oluwa shower me plenty Abeg jors make e plenty 100percent 100percent 100percent Uh uh uh uhhhh 100percent 100percent 100percent Uh uhh hun uhhhh 100percent 100percent 100percent Uh uh uh uhhhh 100percent 100percent 100percent Uh uhh hun uhhhh Jegbe fee ojegbe fee Uh huh huh Ene mm mmmm Jegbe fee ojegbe fee Uh huh huh Ene mm mmmm Blessings falling on my lap 247 no dey lack Show me loving ever lasting Make I no go carry last... Iro ni won pa mo mi she'bolorun sha ni mo sin Fa de mi.de mi jowo o jowo oo baba You give me love Wey you show me mercy I just dey count my blessings Oluwa shower me plenty Abeg jors make e plenty You give me love Wey you show me mercy I just dey count my blessings Oluwa shower me plenty Abeg jors make e plenty 100percent 100percent 100percent Uh uh uh uhhhh 100percent 100percent 100percent Uh uhh hun uhhhh 100percent 100percent 100percent Uh uh uh uhhhh 100percent 100percent 100percent Uh uhh hun uhhhh Jegbe fee ojegbe fee Ene mm mmm Jegbe fee ojegbe fee Ene mm mmmm
Writer(s): Evans Obu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out