album cover
Eleda
album cover
Eleda was released on October 23, 2025 by D6R ENTERTAINMENT LTD as a part of the album Eleda - Single
October 23, 2025
LabelD6R ENTERTAINMENT LTD
LanguageEnglish
BPM113
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

[Verse 1]
I be small boy wey come from gutter
Wọn pe mi lakotileta
Bad energy far away way, good energy comes with paper
When I rise make I no go come down
Mo ranti p'ọn le mi bọta
Mo ranti p'ọn ni mo local
Moran ti p'ọn fun mi l'upper
[Verse 2]
But who I be pass musician?
I no fit do person bad
I dey Kalakuta
Blessings come my way mo n gbadura
Who I be pass musician?
I no fit do person bad
I dey Kalakuta
Blessings come my way mo n gbadura
[Chorus]
Jiji ti mo ji mo b'ẹlẹda sọrọ
They want to catch me mo gba kọrọ
If you ask me mo ma sọrọ
Baba na plenty money I ask for
[Chorus]
Jiji ti mo ji mo b'ẹlẹda sọrọ
They want to catch me mo gba kọrọ
If you ask me mo ma sọrọ
Baba na plenty money I ask for
[Verse 3]
One man rise another fall
One shine another dull
Wetin this money wan cause eh
No sleep for better days
Many things wey n**** face
But n**** no dey explain eh
[Verse 4]
But wetin go be go be (Ehn ehn)
Fisherman go catch fish (Ehn ehn)
Wetin go be go be (Ehn ehn)
Soldier man go get victory (Ehn ehn)
Wetin go be go be (Ehn ehn)
For my life I go get money (Ehn ehn)
Wetin go be go be (Ehn ehn)
For my life I go shine for real
[Chorus]
Jiji ti mo ji mo b'ẹlẹda sọrọ
They want to catch me mo gba kọrọ
If you ask me mo ma sọrọ
Baba na plenty money I ask for
[Chorus]
Jiji ti mo ji mo b'ẹlẹda sọrọ
They want to catch me mo gba kọrọ
If you ask me mo ma sọrọ
Baba na plenty money I ask for
[Outro]
Jiji ti mo ji mo b'ẹlẹda sọrọ
They want to catch me mo gba kọrọ
If you ask me mo ma sọrọ
Baba na plenty money I ask for
Jiji ti mo ji mo b'ẹlẹda sọrọ
They want to catch me mo gba kọrọ
If you ask me mo ma sọrọ
Baba na plenty money I ask for
Written by: Olabinjo Ayotunde Quam
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...