album cover
Pull Over
3
Music
Pull Over was released on November 2, 2023 by Samtomhood as a part of the album D Formula
album cover
Release DateNovember 2, 2023
LabelSamtomhood
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM114

Music Video

Music Video

Credits

Lyrics

I ride for you baby
cos you fine pass all of them
Somebody pass me my jumbo
You sweet pass claro
Follow me go make talk oh mama
You want more you wan chop banana
Anyhow e be we can rock oh mama
Monini monini modeji modeji
Abeg no kill somebody my baby
I've been missing you days ay ay ays
Tell me where you dey dey dey
Emi kashy of lay lay lay
Sweeti baby yeye
Tell me where you dey dey dey
Just one call I go dey dey dey
Pull over pull over come closer here
Pull over pull over come closer oh yeahh
Modeji modeji monini monini
Stacking my money in milly and billy
Abinibi dem say no be abili
Towo bape ma ra Richard Mille
Kilotun leti dem say na ogiri
Tonje bajina se bon mayo sibi
Ibere bere lowo siri
My money fat owa feko tinrin
Like Ayra Starr
Omo ele she be superstar
Tin bari tio fimi Gapa
Ma tewo ma se transfer
From Lagos to Alaska
I fit to spend my last card
Ibadi dey cause disaster
Omo Oko ni no be bastard
Oti gba star
I've been missing you days ay ay ays
Tell me where you dey dey dey
Emi kashy of lay lay lay
Sweeti baby yeye
Tell me where you dey dey dey
Just one call I go dey dey dey
Pull over pull over come closer here
Pull over pull over come closer oh yeahh
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...