album cover
Jerusalema (Jo Dada)
36
Music
Jerusalema (Jo Dada) was released on November 2, 2023 by Samtomhood as a part of the album D Formula
album cover
Release DateNovember 2, 2023
LabelSamtomhood
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM119

Credits

Lyrics

The way you gimme love
Baby you dey burst my medulla
Be like I have it all
only you be my thousand man
My God finish work
Omo to rewa to de da
Girl I'm wanting more
From nobody but you ah
Ohh lo
Olo olololo
Reason your matter for once o
Ko le tomi
I gat you for life baby you know
And you dey for me
The way you dey do me I no ft to hm
shalaye oh oh
Oh oh oh oh
You be my jerusalema
Drive your body i be learner
I dey gbadun your rhema
E dey choo
Girlie you be my jerusalema
drive your body i be learner
I dey gbadun your rhema
E dey choo
Cos o she gbangba
Moni ko majo dada
Moni komole dada dada
O she gbangba
Your vibe be like fanta
E sweet me like sugarcane o
Light me like lantern
Moni ko majo dada
Your body be like fanta
I dey available no mind Davido
Gbemisara biti suit ladipoe
Pelu gbogbo shit tati drop sinu po
Iwo nikan ni mole snap sori phone
Why i no go love you
Baby no dey fumble
Baby shey you want do
Baby gimme one two
Omi osa wonbu
Me i no dey whine you
Shey you go wait if you tay tay
As i dey hustle for the dough make
dey pray to the Lord make e pay pay
E ye ma shepe
And no matter what we face
we go wait for the day wey be pay day
Omo to shawn biti kate Henshaw
Me get love baby don't mention
i no be guy wey go give you pressure
No tension kama flenjor
You be my jerusalema
Drive your body i be learner
I dey gbadun your rhema
E dey choo
Girlie you be my jerusalema
drive your body i be learner
I dey gbadun your rhema
E dey choo
Cos o she gbangba
Moni ko majo dada
Moni komole dada dada
O she gbangba
Your vibe be like fanta
E sweet me like sugarcane o
Light me like lantern
Moni ko majo dada
Your body be like fanta
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...