album cover
Hustle
8
Afro-Beat
Hustle was released on August 21, 2023 by Eimah Gypher as a part of the album Out of Nowhere - EP
album cover
Release DateAugust 21, 2023
LabelEimah Gypher
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM113

Credits

PERFORMING ARTISTS
Eimah Gypher
Eimah Gypher
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Eimah Gypher
Eimah Gypher
Composer
Emmanuel Seidutei
Emmanuel Seidutei
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Belly da boss
Belly da boss
Mixing Engineer

Lyrics

Ibi ori bamade adebe
If you like on candle for my head
Me i no rush i no Dey contest
I confess me i no dey fear
No retreat no surrender!
See we keep on rolling dice
Hustle go pay nah by time
See we dey strive with no regards
This game is hard aje is boring
Overthinking tinmori fomi
Show me the way jah Jehovah
Kinma shanor bi Barcelona
This game is mad aje is boring
Overthinking tin mori fomi
Show me the way jah Jehovah
Kinma shano bi Barcelona
As I dey hustle I dey hustle I dey grind
To ba te owo make transaction no decline
The street is hard aje I no fit lie
Wetin make pastor pikin turn to gold digger
As I dey hustle I dey hustle I dey grind
To ba tewo make transaction no decline
The street is hard aje I no fit lie
Wetin make pastor pikin turn to gold digger
Ori mi gbemi debi ire
Kese mi simi debe
Plenty money big label
Cruising around with latest
Everything I be today
If no be you where I for Dey e e
New life good profile no fe e e fake
Kalakoba ma koba mi
Ori Ïrë Ko je temi
This is my prayer Ko gbo temi
It been a while long on this journey
All I want is big money
Always on the chase for my dream
Kiku toyara mapami
We only have one life to live
As I dey hustle I dey hustle I dey grind
To ba te owo make transaction no decline
The street is hard aje I no fit lie
Wetin make pastor pikin turn to gold digger
As I dey hustle I dey hustle I dey grind
To ba tewo make transaction no decline
The street is hard aje I no fit lie
Wetin make pastor pikin turn to gold digger
As I dey hustle I dey hustle I dey grind
To ba te owo make transaction no decline
The street is hard aje I no fit lie
Wetin make pastor pikin turn to gold digger
Written by: Eimah Gypher, Emmanuel Seidutei
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...