album cover
Pain
album cover
Pain was released on July 15, 2024 by Eimah Gypher as a part of the album Pain - Single
July 15, 2024
LabelEimah Gypher
LanguageEnglish
BPM
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Gypher!
On a certain day!!, when money finish for aza
I nearly mental, the feelings go far!!
If you no jara, you'll remain one spot on a ladder
If you no jara, you'll remain one spot on the ladder!!
Daddy always pray for me
Now he's gone, who go dey for me!
I sang e go pay for me
Eleda jhoor! duro timi!!!
He once said, he do say I gat no mom
Apakun loni!
Apakun loni!
Apakun loni!
Daddy always pray for me
Now he's gone, who go dey for me!
I sang e go pay for me
Eleda jhoor! duro timi!!
Take my pain, my pains away!!
Let my sorrows go away!
As i'm running all my race!!
I don't want to go astray!
Mashegbara le won, odale ni won!
Mashegbokun le won oo, won da
So I call on my ****, make 'em reason me rabbas
Life is tuff o, aiye manika
They talk say no padi for jungle o
Double ur hustle, kobale ra muscle
So I call on my ****, make 'em reason me rabbas
Life is tuff o, aiye manika
They talk say no padi for jungle o
Double ur hustle, kobale ra muscle
Mashegbara le won, odale ni won!
Mashegbokun le won oo, won da
Take my pain, my pains away!!
Let my sorrows go away!
As i'm running all my race!!
I don't want to go astray!
Take my pain, my pains away!!
Let my sorrows go away!
As i'm running all my race!!
I don't want to go astray!
Written by: Emmanuel Seidutei

Loading...