album cover
The Way
171,399
Pop
The Way was released on November 15, 2023 by Cazulee BIMZZ MEDIA as a part of the album Voices of a Ghetto Kid - EP
album cover
Most Popular
Past 7 Days
00:35 - 00:40
The Way was discovered most frequently at around 35 seconds into the song during the past week
00:00
00:10
00:35
01:05
01:15
01:30
01:40
01:55
02:10
02:25
02:40
02:50
02:55
03:05
03:15
03:35
00:00
03:46

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Cazulee
Cazulee
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Elijah Moses
Elijah Moses
Songwriter

Lyrics

[Verse 1]
I wan be the son wey go make mama proud
But after the school n***a gat no job
Na why you see many n***a dey do fr**d
Because they believe that's only weapon
[PreChorus]
I no want to suffer na why me I enter the game
My parents are poor and I no want the same
And you know man gat to follow the way
Make e no be say man work e no get gain
I'm chasing my dream and I'm chasing the fame
If not money then na wetin I gain?
Ṣebi you know where me from all the way
So e no go good if I just come here to play
[Chorus]
Sapa dey roar like a lion
I pack all my things on my nylon
Have been say make bygone be bygone
But e no go good make I die young
[Verse 2]
So every time man have been bombing
Mark Zuckerberg self don know me
Anytime wey me I log in
E say make I prove if I'm from Turkey
VPN nod na my token
If you know say you fit talk it
No be my fault but I'm making an effort
To make money buy Benz for mommy
[PreChorus]
'Cause I no want to suffer na why me I enter the game
My parents are poor and I no want the same
And you know man gat to follow the way
Make e no be say man work e no get gain
I'm chasing my dream and I'm chasing the fame
If not money then na wetin I gain?
Ṣebi you know where me from all the way
So e no go good if I just come here to play
[Chorus]
Sapa dey roar like a lion (Sapa dey roar like a lion)
I pack all my things on my nylon (All my things on my nylon)
Have been say make bygone be bygone
But e no go good make I die young
[Verse 3]
So me I pack all my load and I face my fears
Make another man no take my share
I promise my mom then I beat my chest
And I want to fulfil all the things I said
Many things wey use to burst my tears
Whenever me think about myself
Na why you see me dey sip my beer
Make another person no come take my joy
[Verse 4]
Have been de reason to give up, oh-no-oo (Been dey reason to give up)
But I gat hope when I look up (Gat hope when I look up)
Many, many things man dey think of (Many, many things dey for gbẹdu)
I carry my gin then I sip up
[PreChorus]
'Cause I no want to suffer na why me I enter the game
My parents are poor and I no want the same
And you know man gat to follow the way
Make e no be say man work e no get gain
I'm chasing my dream and I'm chasing the fame
If not money then na wetin I gain?
Ṣebi you know where me from all the way
So e no go good if I just come here to play
[Chorus]
Sapa dey roar like a lion (Sapa dey roar like a lion)
I pack all my things on my nylon (All my things on my nylon)
Have been say make bygone be bygone
But e no go good make I die young
[Outro]
Sapa dey roar like a lion
I pack all my things on my lyon
Have been say make bygone be bygone
But e no go good make I die young
Written by: Elijah Moses
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...