Music Video

Normally
Watch {trackName} music video by {artistName}

Credits

PERFORMING ARTISTS
Seyi Vibez
Seyi Vibez
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Seyi Vibez
Seyi Vibez
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Phynest
Phynest
Producer

Lyrics

Uh, uh-uh, uh-uh Oluwaloseyi oh-ohh (Oh ma God, it's Phynest on the beat baby) Vibez I be young boy wey dey try, ayy I pray for good things every day by day Ko d'igba tinba to pe 30, ayy Kin toh le nawo, kin toh le f'owo sheere, say You go like to hear all ma story oh Daddy mi ni'le, kin toh lo sita oh Tori mofe d'okunrin, mo ba jade sita oh Ibi t'angbe, loba lewa bota oh Omo lo mu wa'le, baba le wa jade oh Sheri pe aye shoro, aye ma n'ika oh Film ale ojo yen, mio le gbagbe oh When my money come, dem go hear word oh Oh mama Ife, shey you see? 'Cause where I come from na the street, yeah-yeah-yeah Oh mama Ife, shey you see? 'Cause where you come from not the street I'm makin' no dey serious Normally oh, I say normally Everybody suppose to l'owo normally I say normally oh, I say normally Everybody suppose to ko'le normally I say normally oh, I say normally Everybody suppose to l'owo normally I say normally oh, I say normally Everybody suppose to ko'le normally I say dami loun oh K'omo ti oto mi k'oma shey gbami loun oh Bentley, no be Muzzle oh Ishoro ayemi, baba bami sonu oh-ohh-ohh Baba dami loun oh K'omo ti oto mi k'oma shey gbami loun oh Bentley, no be Muzzle oh Ishoro ayemi, baba bami sonu oh-ohh-ohh So many plans, so many agenda Anyway na way but na music wey me tender Shebi na my hustle, yes I know, I go face am Many don promise but dem get nothin' to offer No surrender, this year we must prosper When I enter any show ayy, make e be shutdown So tey dem go wonder say "how I take do am" Because no retreat yayy-ayy, no surrender So why you come dey sleep fala la? (ayy) When your mate, dem dey hustle now now (ohh) I dey sing da da (ayy) You know say mi dey para da da, yeah-ayy So why you come dey sleep fala la? (ayy) When your mate, dem dey hustle now now (ohh) Mi know say mi dey sing da da You know I dey para da da, yeah-ayy 'Cause Normally oh, I say normally Everybody suppose to l'owo normally I say normally oh, I say normally Everybody suppose to ko'le normally I say normally oh, I say normally Everybody suppose to l'owo normally I say normally oh, I say normally Everybody suppose to ko'le normally I say dami loun oh K'omo ti oto mi k'oma shey gbami loun oh Bentley, no be Muzzle oh Isoro ayemi, baba bami sonu oh-ohh-ohh Baba dami loun oh K'omo ti oto mi k'oma shey gbami loun oh Bentley, no be Muzzle oh Isoro ayemi, baba bami sonu oh-ohh-ohh I say dami loun oh K'omo ti oto mi k'oma shey gbami loun oh Bentley, no be Muzzle oh Isoro ayemi, baba bami sonu oh-ohh-ohh Baba dami loun oh K'omo ti oto mi k'oma shey gbami loun oh Bentley, no be Muzzle oh Isoro ayemi, baba bami sonu oh-ohh-ohh (Why you come dey sleep fala la?) (When your mate, dem dey hustle now now) Phynest loshey beat (Mi dey sing da da) (Yeah-ayy, mi dey para da da, yeah-ayy) (Vibez)
Writer(s): Afolabi Oluwaloseyi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out