Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
KOJO BLAK
KOJO BLAK
Performer
COMPOSITION & LYRICS
mcdonald braide
mcdonald braide
Composer
Gabriel Mensah
Gabriel Mensah
Lyrics
Isaac Odoi
Isaac Odoi
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Ugly
Ugly
Producer
Tough
Tough
Producer

Lyrics

Girl I wonder Sey that ya bunda No fit dey contain Contain What you want take Me no fit contest Carry your problem When you rotate oh I know sey you want make man dey suffocate oh Look in my face oh You know sey weytin you dey carry na my taste oh Akwele baby you changing ma settings you make man want dey nono I con dey do things wey no make sense I dey miss my step I no know Freaky like ah puta For room she dey dance mapouka Tell me how you do that Baby show me how do that Joha Joha joha No make me dey talk just give am to me Joha Joha Joha And if you no give me something go do me Joha Jo Jo Joha Cos I no fit tell another person Joha Joha Joha Akwele do am again Her booty like dumbbell I know her weight I go dey lift am well Position and bend am well No be missionary Me never kiss and tell People tell me Sey na you be poison But I chop am clean mouth oh I dey chop am clean mouth ohh woah oh Akwele baby you changing ma settings you make man want dey nono I con dey do things wey no make sense I dey miss ma step I no know Freaky like ah puta For room she dey dance mapuka Tell me how you do that Baby show me how do that Joha Joha joha No make me Dey talk just give am to me Joha Joha joha And if you no gimme something go do me Joha Jo jo Joha Cos I no fit tell another person Joha Joha joha Akwele do am again
Writer(s): Gabriel Addo Mensah, Isaac Nii Yemo Odoi, Mcdonald Adotey Braide Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out