Music Video

Propaganda
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Runtown
Runtown
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Douglas Jack Agu
Douglas Jack Agu
Songwriter

Lyrics

Coming strong and coming like a fire So make dem no go try contest Because i no Dey blow my trumpet And any man want claim dem holy pass Tell dem make dem throw the stone first You go see nobody is perfect Cos some of dem love to worry worry worry While some of dem stay focused on the money Play that music wey make dem jam Wey make the girl dem whine Cos some of dem love to worry worry worry While some of dem stay focused on the money Play that music wey make dem jam Wey make the girl dem whine Kele Ru wa gbe rue Keleru to folenu Kele ru leru wa gberue Kielenu ma folenu Kele Ru wa gbe rue Keleru to folenu Kele ru leru wa gberue Kielenu ma folenu Shey cos of say I keep am confidential Shey you come think say I no get agenda You know say getting money fundamental Tell dem this one no be propaganda And we coming with another banger Oh yeah yeah Shey cos of say I keep am confidential Shey you come think say I no get agenda You know say getting money fundamental Tell dem this one no be propaganda And we coming with another banger Oh yeah yeah Cos some of dem love to worry worry worry While some of dem stay focused on the money Play that music wey make dem jam Wey make the girl dem whine Cos some of dem love to worry worry worry While some of dem stay focused on the money Play that music wey make dem jam Wey make the girl dem whine Kele Ru wa gbe rue Keleru to folenu Kele ru leru wa gberue Kielenu ma folenu Kele Ru wa gbe rue Keleru to folenu Kele ru leru wa gberue Kielenu ma folenu Shey cos of say I keep am confidential Shey you come think say I no get agenda You know say getting money fundamental Tell dem this one no be propaganda And we coming with another banger Oh yeah yeah Shey cos of say I keep am confidential She you come think say I no get agenda You know say getting money fundamental Tell dem this one no be propaganda And we coming with another banger Oh yeah yeah
Writer(s): Unknown Composer Author, Douglas Agu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out