album cover
Hustle
Singer/Songwriter
Hustle was released on December 23, 2023 by Valney as a part of the album Serenade of Dreams - EP
album cover
Release DateDecember 23, 2023
LabelValney
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM114

Credits

PERFORMING ARTISTS
Valney
Valney
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Alo Mathew Chisom
Alo Mathew Chisom
Songwriter
Alo Peter Godwin
Alo Peter Godwin
Songwriter

Lyrics

Huh... Huhh
Omo opę sare gba wire
Enemies want to retire
But dem never know am a Tiger
Steadying on my grind,I Dey run am
See me well... I no Dey cap
Anytime I see dem chasing me,I Dey run fast
But Mama too tell me say
Make I Dey hustle well.Say my money go be more than
Say I no delay,Cus my money Dey come
If you know the way,Shey you go fit show love
Cus nah money be Dey ginger me
Make nobody pressure me
Plenty money wey go take me far away
No care what dem say,Iyen ko kon mi oo
Omo ologo just Dey hustle
If you no know search Google
Before you know
Dem go carry money Shenk your mama even shenk your daddy

If you come party,No come Dey form
Call my **** to ball,we Dey crush
Awa sha ni omo ogbon
Spark that thing make I puff
Fendi,Rolex we Dey wear am
Me and my **** Dey vex now
Steady me Dey give them hot vibes
Just like Kaysong dem Dey feel am
Fendi,Rolex we Dey wear am
Me and my **** Dey vex now
Steady me dey give them hot vibes
Just like Kaysong dem Dey feel am
Omo ologo just Dey hustle
If you no know search Google
Before you know
Dem go carry money Shenk your mama even shenk your daddy
Omo ologo just Dey hustle
If you no know search Google
Before you know
Dem go carry money Shenk your mama even shenk your daddy
Omo ologo just Dey hustle
If you no know search Google
Before you know
Dem go carry money Shenk your mama even shenk your daddy
Omo ologo just Dey hustle
If you no know search Google
Before you know
Dem go carry money Shenk your mama even shenk your daddy
Written by: Alo Mathew Chisom, Alo Peter Godwin
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...