album cover
DND
1
Afro-Beat
DND was released on September 1, 2024 by 5805285 Records DK as a part of the album DND - Single
album cover
Release DateSeptember 1, 2024
Label5805285 Records DK
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM95

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Mathew Chisom Alo
Mathew Chisom Alo
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Kaysong
Kaysong
Producer

Lyrics

Vibe on vibe
Meeje
Uhh, Hmm!!!
Uhh nō, Uhh nō, Uhh nō
Me can never stop, Dey praise Jehova (Omega)
Praise him every day with my devotions
(make I no go down)
Don't care what dem say about me
N'kon t'oba wu wọn ni kon sọ
Make God just dey bless my gees
Balling everyday, so we no fit stop
Cuz, e don tey wey man don Dey call ooo
Tryna get away from my sorrow
I wan Dey give, I no wan Dey borrow!!
Dey for dnd, make you no disturb ooo
Cuz, e don tey wey man don Dey call ooo
Tryna get away from my sorrow
I wan Dey give, I no wan Dey borrow!!
Dey for dnd, make you no disturb ooo
Woah, woah, woah
Oh, woah, oh woah, oh woah, oh woah uhh
Woah, woah, woah
Oh, yea, yea, yea, yea, eh
Woah, woah, woah
Oh, woah, oh woah, oh woah, oh woah, uhh
Woah, woah eh
Oh, yea, yea, yea, yea, yea
Wetin my eyes see, for depression
Almost gat me inattention
I for leave this word, but I thank God
And I got to work so hard
Make make I reach top
Dem sey the boy carry grace
Wey dem never see
Dem hate, but if I drop dem dey Jo'si
I dey focus on my grind, no go tempt me
Good luck for my own, bad for my enemies
Cuz na friends wey you love (Na dem dey hate pass)
What if i share my problem to solve, (I don cast)
Carry my matter for my shoulder, (make dem no chance me)
I fit broke for your eyes, (but the blessing plenty)
Sey life no go though, if as man dey work dem dey chop
Plenty equation's for my head, (wey i gats to solve)
If you stand any how, my brother you go fall
As you live make you pray, (sure the blessing go fall)
Cuz, e don tey wey man don Dey call ooo
Tryna get away from my sorrow
I wan dey give, I no wan dey borrow
Dey for dnd, make you no disturb ooo
Cuz, e don tey, wey man don Dey call ooo
Tryna get away from my sorrow
I wan Dey give, I no wan Dey borrow
Dey for dnd, make you no disturb ooo
Woah, woah, woah
Oh, woah, oh woah, oh woah, oh woah uhh
Woah, woah, woah
Oh, yea, yea, yea, yea, eh
Woah, woah, woah
Oh, woah, oh woah, oh woah, oh woah, uhh
Woah, woah eh
Oh, yea, yea, yea, yea, eh
Written by: Mathew Chisom Alo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...