Lyrics

I don reach, the cross road I no know where to go Who put me for komkom? Who put me, for this komkom? Hmmm I wan escape o I don dey do things dey hustle Everywhere 247 Balance am baba, make you shuffle Incinerate my choco When man go dey on a leisure Everyday, man on a mission Baba God show me, a vision Make I share, benediction Everyday, man on a mission When man go dey on a leisure Baba God show me, a vision Na overall If baba put ice for ur cup I go chop am more I go chop am long I go chop am uh nor nor I go chop am more Therapy say make I do stop to dey use But Mary j stabilize the mental swing (e dey cure) Accountant telling me, to stop to dey book But the kalo kalo still dey pay school fees (aje) I tell dem I no fit shout Una no fit make me, use my falsetto Call my dealer to bring me, loud Naso I hear from above Just dey smoke your Igbo, dey relax Order ofada make you chillax Spread your bed call your girl Bobby make you go baff I don tell you say, weeping no dey last I don pay for the cross make dem gbes E don bash I don see the end before the beginning Na success e end Dey waka wem wem wem wem wem wem Na overall If baba put ice, for your cup I go chop am, more I go chop am, long I go chop am, uh nor nor I go chop am, more Me I no dey for ur bed Only me dey for ma bed
Writer(s): Osemwegie Osakpolor, Harrison Ekunwe Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out