album cover
Glory
53
Afro-Beat
Glory was released on December 28, 2023 by Gr33n World/ Youngins NG as a part of the album The Coming Out - EP
album cover
Release DateDecember 28, 2023
LabelGr33n World/ Youngins NG
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Bamaiyi Ezekiel
Bamaiyi Ezekiel
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Drizzle Osath
Drizzle Osath
Producer, Engineer

Lyrics

Everybody is facing one or two
So make u no con Dey bother me uncle
If no be Naija wey we Dey wthing be private jet ?
Mitcheww
Boys just vex
We hungry not depressed
Go get money better get it
Loyalty na from pocket
Motivation no be topic for here
Make ur Charger no go burn my socket
Paddi Go loko
For the money make u go crazy
Incase you don't know
Filthy money no Dey look dirty
Paddi Go loko
For the money make u go crazy
Incase you don't know
Filthy money no Dey look dirty
Ahhhh oooh
Ahhhh oooh
Ahhhh oooh
Ahhhh oooh
It feels so close
I see me glow
no be dejavor
I no fit shine my 32
If family never Belle full
I don call the Holy Spirit
I need heavenly council
I need make this cash soon
I don de Calvary
Jesu kristy check on me
Go get money better get it
Loyalty na from pocket
Motivation no be topic for here
Make ur Charger no go burn my socket
Paddi Go loko
For the money make u go crazy
Incase you don't know
Filthy money no Dey look dirty
Paddi Go loko
For the money make u go crazy
Incase you don't know
Filthy money no Dey look dirty
Written by: Bamaiyi Ezekiel
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...