album cover
Dey Alright
111
Hip-Hop/Rap
Dey Alright was released on April 16, 2026 by Gr33nworld as a part of the album Where Were We ? - Single
album cover
Release DateApril 16, 2026
LabelGr33nworld
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM81

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Billygr33n
Billygr33n
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Bamaiyi Ezekiel
Bamaiyi Ezekiel
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Seekbeatz
Seekbeatz
Mixing Engineer, Mastering Engineer
SICATUNEZ
SICATUNEZ
Producer

Lyrics

On the highway to succes I dey on road fam
As I no come get Benz men I gats to leg an
OmoTena go de think say me I just Dey shenk her
Anyway na way my brother but u gats to take an
Na who get money go get confidence
Na Wthing u go show dem wen dem ask for evidence
In a world full of slips(sleeps) bro am feeling restless
Any advice make u put an for my OPay
Boys online this hustle surely go pay
Boys go smile tell my **** soro soke
Walai talai
We go de alright
Walaii talai
We go de alright
God abeg u please please
Delete bad energy for my way
Carry my enemies go astray
Holy Ghost fire the principalities on my back
As I de carry go carry go
Who de vex na en go fall Jericho
Green love to my ladies wey de give me fuck
As I broke
I no fit forget una at all
Any advice make u put an for my OPay
Boys online this hustle surely go pay
Boys go smile tell my **** soro soke
Walai talai
We go de alright
Walaii talai
We go de alright
Written by: Bamaiyi Ezekiel
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...