album cover
Intro
Music
Intro was released on December 10, 2023 by KFM ENTERTAINMENT as a part of the album Passing a Message - EP
album cover
Release DateDecember 10, 2023
LabelKFM ENTERTAINMENT
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM70

Credits

PERFORMING ARTISTS
Khafero
Khafero
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Justice Chidera Ezenwa
Justice Chidera Ezenwa
Songwriter

Lyrics

I NO GO TELL YOU MY NAME OH
Make I come the give them Ginger
They gat to believe I dey there
Before you go know I go scatter front
If you no believe Abeg comot for front
Emi mo gbe wun lor
Bad Igbo boy wey the money long oh
A lot done happen, omo I no fit talk
Before they go say I too dey yarn
Yarn oh yarn oh yarn oh
Eeeh I too dey yarn
Yarn oh yarn oh yarn oh
Why you go Dey talk
Say I too dey yarn
Yarn oh yarn oh yarn oh
I wanna talk about Nigeria
The so called nation inside Africa
Government dem be killing us
Police go carry kala to kpia citizen
Them go forget na we be the main citizens
Them go murder murder
All the whole citizens
Hehehe okay welcome to my Ep
Tittle passing a message I hope this Message get to the right people God bless Nigeria, God bless Africa God bless you all
Written by: Justice Chidera Ezenwa
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...