album cover
Pains
Music
Pains was released on December 10, 2023 by KFM ENTERTAINMENT as a part of the album Passing a Message - EP
album cover
Release DateDecember 10, 2023
LabelKFM ENTERTAINMENT
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM104

Credits

PERFORMING ARTISTS
Khafero
Khafero
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Justice Chidera Ezenwa
Justice Chidera Ezenwa
Songwriter

Lyrics

I no go tell you my name oh
I no go tell you my name oh
Haaa haaa haa oh
Haaa haaa haa oh
I never see wetting dem
Never talk
Like say I keep food
Dem still want chop
I for no like make
We Dey loud am
But my guy
Make we avoid am
I no fit just Dey Dey
Dey Explain Myself
For here
The pains wey I Dey
Feel for my heart
E pass my heart
And I go tell them say
I’ve been drowning in my pains
Pains
All the pains E no Dey pay
Pay
Me I want to Dey my Day
Day
Oya take away the pains
I no fit just Dey Dey
Dey Explain Myself
For here
The pains wey I Dey
Feel for my heart
E pass my heart
You hear
I no fit just Dey Dey
Dey explain myself
For here
The pains wey I dey
Feel for my heart
E pass my heart
Ahh ahh
No matter what
You go through
Baba God
E no go fail you
Say
Anything wey you want do
Shey you know say
Person Dey before you
No Dey hear when
Dem Say
That Dem can’t do
Without you
Every year
Dem Dey go gbese oh
Say na you
Say na you buy tomatoes
I no fit just Dey Dey
Dey Explain Myself
For here
The pains wey I Dey
Feel for my heart
E pass my heart
You hear
I no fit just Dey Dey
Dey Explain Myself
For here
The pains wey I Dey
Feel for my heart
E pass my heart
Ahh ah
I no go tell you my name oh
I no go tell you my name oh
Written by: Justice Chidera Ezenwa
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...