Lyrics

El fucking Corizo Skelvin got me up in this bitch Dat kind thing na Young g mozes on d play You fit smoke here but no burn my carpet Light up your ganger start reminiscing Mama Ifeanyi give me two alomo make I mix am down with my cold Pepsi Many start life but many they don die Worst comes to worst me self I don try Life is a bitch we fuck am back and front I was aggressive too bad my condom tear Dream chaser but I go like to quit Give up no join but I wan retreat I keep on pushing corizo is pregnant If I born today I hope e go be twins For Osalu how I go raise the kids Abi I go use my last pikin for ritual? But I love Isaac so I can not Water don pass garri na to pour many groundnut there is fire on the mountain and no body japa as long as say na money talk oh, no man go fit answer. for downtown ojuelegba, person sell him papa, dem just dey find money, dem no wan know how e go take enter yo yo yo yo no do ojoro, no do today forget tomorrow dey o broda yo yo yo yo no go dey mara oh, until water don pass garri, No be sorrow I tell them, just relax, the money go come I dey motivate the trenches For the boys to ball We the voice of d street We Bringing south to the world Who say we no go blow If no be Lagos, no be God Way back, I drink garri Like I'm cursed Waiting my eyes see for Auchi poly Pass my course Oppression everywhere They try put me for cult It wasn't easy for me and my team If no be God!!! Thank God for the life we live Money dey come Some of our mate don leave And yet to come Some die for love, Why some die for hustle We dey pray oh lord No let the story be gone soon Dat kind thing na!!! Our Tomorrow sure Why Some tryna make it Bros do waiting your mate Dey do if you wanna make it I get master's degree but no b dat one I go chop 500 iTunes pass am, way my younger ones Dey chop there is fire on the mountain and no body japa as long as say na money talk oh, no man go fit answer. for downtown ojuelegba, person sell him papa, Them just dey find money, dem no wan know how e go take enter yo yo yo yo no do ojoro, no do today forget tomorrow dey o broda yo yo yo yo no go dey mara oh, until water don pass garri, No be sorrow
Writer(s): Kelvin Salami Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out