Lyrics

I think I am a ticking time bomb I for do what I can till I'm gone So I give till all to Zion I for let de bygones be bygones But it no be race Things them dey talk getting in my brain Badman wanna hurt me Them want eliminate me Plenty Evil All around me, see wicked people Noko fio maye hewɔɔ akɛɛ namɔ jibo Because I no get noko As I dey start from zero Dey wanna stop my grind Dey wanna steal my shine Evil All around mi see wicked people Noko fio maye hewɔɔ akɛɛ namɔ jibo Because I no get noko As I dey start from zero Dey wanna stop my grind Dey wanna steal my shine Blood sucking vampire You touch me, you touch fire Ten toes, I don't tire More money, more cheddar Cos me be the top shella, yeah I no be blind oh I will speak my mind ooo You can't dim my light oo Please don't waste my time ooo Nii mɛ hiaoo Naa mɛ hiaooo Tswa tswa omanye aba hiaoo One man down Two man drown Let no man ever touch my crown I say no be race Things Them dey talk getting in my brain Badman wanna hurt me Them wan eliminate me Plenty Evil All around mi see wicked people Noko fio maye hewɔɔ akɛɛ namɔ jibo Because I no get noko As I dey start from zero Dey wanna stop my grind Dey wanna steal my shine Evil All around mi see wicked people Noko fio maye hewɔɔ akɛɛ namɔ jibo Because I no get noko As I dey start from zero Dey wanna stop my grind Dey wanna steal my shine I'm in a war, war They affi try fight me till down, down I'm in a war war Hmm, I'm in a war Say I'm in a war
Writer(s): Christie Quincyna Quarcoopome, Christian Atsu Kwadzi, Diago Bernardo Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out