album cover
First Lady
272
Afro-Beat
First Lady was released on February 10, 2024 by Slamjam as a part of the album Gifted - EP
album cover
Release DateFebruary 10, 2024
LabelSlamjam
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM97

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Chisom Brian Ajoku
Chisom Brian Ajoku
Songwriter

Lyrics

Only you
Only you fit to be my First Lady o
Only you
Only you fit to be my First Lady o
Only you
Only you
You make a man fly overseas
Cause your love e dey sweet like cheese
Jeez
Anything for my baby girl
I go dey ring your love like bell
Cause the whole world them a got to know
And the whole city them a got to know
Say na only you
Only you
Wey dey make a Badman jogodo
Hmmm me I don conto
Oh na na na my shima o
When she tanana
I dey fly from Lagos to Florida
For my private I no dey reason am o
Nwa baby o
Wetin I no fit do for you o
Nwa baby o
Based on my aza I go dey for you o
Only you
Only you fit to be my First Lady o
Only you
Only you fit to be my First Lady o
Only you
Only you
You make a man fly overseas
Cause your love e dey sweet like cheese
Jeez
Anything for my baby girl
I go dey ring your love like bell
Cause the whole town them a got to know
And the whole city them a got to know
Say na only you
Only you
Wey dey make a Badman jogodo
Hmmm me I don conto
Only you
Only you fit to be my First Lady o
Only you
Only you fit to be my First Lady o
Only you
Only you
You make a man fly overseas
Cause your love e dey sweet like cheese
Jeez
Written by: Chisom Brian Ajoku
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...