album cover
Ojuju
759
Music
Ojuju was released on September 14, 2023 by In-Cahoots Records as a part of the album Ojuju - Single
album cover
Release DateSeptember 14, 2023
LabelIn-Cahoots Records
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM97

Credits

PERFORMING ARTISTS
Paramount Gizzy
Paramount Gizzy
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Adesokan Ayobami
Adesokan Ayobami
Songwriter
Adetula Imoleayo
Adetula Imoleayo
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Haywhywithevibe
Haywhywithevibe
Producer
Mr Sinbol
Mr Sinbol
Producer

Lyrics

Alright
Something bad e dey happen hey ahh
Something good e dey shele at the same time, hmmm. Haywhy!!
Nobody check on me when I dey down(Nobody check on me)
Nobody gimme food when I no chao(Nobody nobody rara)
Nobody ginger me when I no try(Hmm, ahh eh)
Nobody gimme dime when I no get shishi rara eehh
Buh i been moving
I be actor for their movie
Shey you dey feel me?(Rara)
Dem say I blind buh dem no see
Wetin I see, dem no feel
Wetin I feel ehh ahhh
Man dey fall, man dey rise I no loose guard
Man dey grind, man dey pray to go bigger
Na Ojuju dem dey do kala
Na Ojuju dem dey do kalaba
Oju aiye
Na Ojuju dem dey do kala
Na Ojuju dem dey do kalaba
So many times I dey wonder
Why e be say there is good and bad
So many times I dey wonder
Why e be say there is love and hate
So many times I dey wonder why
Why e be say there is friend and foe
So many times I dey wonder why
Why e be say there is rich and poor
Something good fit happen to me make e no happen to you
Na baba God, no be anybody
Our time different no be say I'm better than you
We all they strive for better life too
Edumare cover mi, koma se ni to le ri idi mi
Everything wey good no dey come easy
Bad energy stay far away from me
Na Ojuju dem dey do kala
Na Ojuju dem dey do kalaba
Oju aiye
Na Ojuju dem dey do kala
Na Ojuju dem dey do kalaba
Kala
Kalaba
Kala
Na Ojuju dem dey do kalaba
Written by: Adesokan Ayobami, Adetula Imoleayo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...