album cover
No Time
74
Music
No Time was released on October 24, 2024 by In-Cahoots Records as a part of the album No Time - Single
album cover
Release DateOctober 24, 2024
LabelIn-Cahoots Records
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM101

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Adesokan Ayobami
Adesokan Ayobami
Lyrics
Adetula Imoleayo
Adetula Imoleayo
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Haywhywithevibe
Haywhywithevibe
Producer

Lyrics

Aye wa da
We dey burn dem like fire
Them dey try but nobody badda
Omo we bad gannn, we bad gan, yeh
Aye wa da (wa da)
We dey burn dem like fire (like fire)
Them dey try but nobody badda (badda)
Omo we bad gannn, we bad gan (we bad gan) Haywhy!!
I be the juice (juice)
So chill and cool (cool)
Ah no dey stresss rara
Even your boo wanna have a taste of me
I no dey fake (fake)
I just dey cruise (cruise)
Baale, dem dey feeling my groove (my groove)
Bad boy wey sabi give jara
Dem dey feel my kokokoko
As i dey give dem wotowoto
Dangbana wey get choko choko
Emi lomo ton so, harey
Dem dey feel my kokokoko
As i dey give dem wotowoto
Dangbana wey get choko choko
Emi lomo ton so, harey
Aye wa da (wa da)
We dey burn dem like fire (like fire)
Them dey try but nobody badda (badda)
Omo we bad gannn, we bad gan (bad gan)
Aye wa da (wa da)
We dey burn dem like fire (like fire)
Them dey try but nobody badda (badda)
Omo we bad gannn, we bad gan (we bad gan)
See, one man battalion I go give dem bazoka (bazoka)
Commando I go shoot dem kakaka
Ijoba remi ni Alaga (bile)
Who dey check, (who dey) dem be empty koroba, e clear
Original gangster
Omo lile, scandal
Cuban lorun (ice) pampa
Lavish spending, aapa
Awon temi gallant
Eje loju Abasha
Matelewon wa o, won ma run e oga stand back
See don't test me
Shey you wan vex me
I be one person
You go learn lesson
By far moja
They want to ka
Them reason me less
They no gree me rest
Aye wa da (wa da)
We dey burn dem like fire (like fire)
Them dey try but nobody badda (badda)
Omo we bad gannn, we bad gan (bad gan)
Aye wa da (wa da)
We dey burn dem like fire (like fire)
Them dey try but nobody badda (badda)
Omo we bad gannn, we bad gan (we bad gan) yeh
Haywhy!!
Ayewada
We dey burn dem like fire
Them dey try but nobody badda
Omo we bad gannn, we bad gan, yeh
Written by: Adesokan Ayobami, Adetula Imoleayo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...