album cover
Mama
Afro-Beat
Mama was released on April 5, 2024 by Tryber music worldwide as a part of the album Mama - Single
album cover
Release DateApril 5, 2024
LabelTryber music worldwide
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM104

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Peter Damilola Onifade
Peter Damilola Onifade
Songwriter

Lyrics

Piddy
Mama tell me say make I no join bad friends o
But e like say na dem gangan dey make am o
Sebi Dem say na money stop nonsense o
Nobody wan family with a poor man o
Mama am sorry I have to chase am o
The street is so cold truely I have to face am o
Naira pounds and dollars I ghaz to rake am o
This raba together we must to take am o
Jah guide me jah guide me
More blessing, more blessing
Bank alert gbagaun gaun
Je-ko- tubo madun
Jah guide jah guide me
More blessing, more blessing
Bank alert gbagaun gaun
Je-ko- tubo madun
I enter the street searching for my signal eeh
Nobody dey wey dey give me jinger eh
But I ghat the juice sweeter than Miranda eh
Na when dem go come start to dey feel am eh
Mama warn me say make I no dey look their way
But it's so hard eh for man to dey look away
Nobody dey wey dey give me jinger eh
I enter street searching for my signal eh
Mama warn me say make I no
Dey look their way
But it's so hard eh for man to dey look away
Jah guide me jah guide
More blessing more blessing
Bank alert gbagaun gaun
Je-ko- tubo madun
Jah guide me jah guide me
More blessing more blessing
Bank alert gbagaun gaun
Je-ko-tubo ma dun
Jah guide me jah guide me
More blessing, more blessing
Bank alert gbagaun gaun
Je-ko- tubo madun
Jah guide me jah guide me
More blessing, more blessing
Bank alert gbagaun gaun
Je-ko- tubo madun
Written by: Peter Damilola Onifade
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...