album cover
Memories
Afro-Beat
Memories was released on July 10, 2026 by Tryber music worldwide as a part of the album Memories - Single
album cover
Release DateJuly 10, 2026
LabelTryber music worldwide
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM103

Credits

PERFORMING ARTISTS
Peter Onifade damilola
Peter Onifade damilola
Harmony Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Peter Onifade damilola
Peter Onifade damilola
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
SOJISTAR
SOJISTAR
Producer

Lyrics

Soji
Tryber again oh
I Have been thinking many things wey Dey my mind oh
Time no Dey wait for nobody now
I no Dey check time oh
I don't really care what anybody say
I need happiness
The time is right now but omoh no one cares
Mama ni kin lo
Won ni pe kin ma se foya
Nkan to ju ri o
Omoh me ma le royin o
Mama ni kin Lo
Won ni pe kin ma se foya
Nkan to ju rio
Omoh me ma le royin o
Oga ade many memories
Ghat me feel like I am running on my kneels
Fading picture of where I am dreaming of
Time no Dey everyday I Dey reminisce
Sister many memories
All this things wey Dey burst my calories
Plenty Dey run the race Kori mi ma fimile
Make everybody Dey dance to my melody
I have been thinking
Nigba wo gan loma je na
I have been hoping
Say rain wey Dey fall
Orun to ma yo sho ma to aso gbe
Sho ma to aso gbe
Sho ma to aso gbe
Many things on my mind oh
All the time all this things give me memories
Reminiscing on the memories
Bawo Lo se ma je memories
All the time oh
Won ni pe kin ma se foya
Agbere tin gbere pade olokun
Ma gbe lobe mo o
Won ni pe kin ma se foya
Awon agba ti fun mi loti
Won ti fun mi loti
Ha ha ah hahahahaaha
Won ni pe kin ma se foya
Oga ade many memories
Ghat me feel like am running on my kneels
Fading pictures of where i am dreaming of
Time no Dey everyday I Dey reminisce
Sister many memories
All this wey Dey burst my calories Plenty Dey run the race Kori mi ma fimile
Make everybody Dey dance to my melody
Written by: Peter Onifade damilola
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...