album cover
Ability
album cover
Ability was released on February 28, 2024 by Independent as a part of the album Hear Me Out - EP
February 28, 2024
LabelIndependent
LanguageEnglish
BPM114
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Eh
Shebi na them say
Abinibi yato si ability
Sheti ri mi se
Sheti ri mi se
Shebi na them say
Abinibi yato si ability
Sheti ri mi se
Sheti ri mi se
I want enjoy my life
'Cause this life no get part two
Part two, part two
Them no fit waste my time o
'Cause time no wait for nobody
I no fit take standing, standing
Shebi na them say
Abinibi yato si ability
Sheti ri mi se
Sheti ri mi se
Shebi na them say
Abinibi yato si ability
Sheti ri mi se
Sheti ri mi se
Sheti ri mi se
Mo para o
Para, para, para
Sheti ri mi se
Sheti ri mi se
Sheti ri mi se
Mo para o
Para, para, para
Sheti ri mi se
Sheti ri mi se
Dem wan dey judge me, sorry
Dem even try me steady
But God give, I no gree
Pressure oil,sorry
Dem say I carry shoulder pad
Dem wan stress me mo japa
My line is softly
Una go rate me
If you like you believe
E go shock you finish
Naija to O2, oh-oh-oh-two
You go chop am lowkey
If you like you highkey
And it still dey unloading
Opor loading
Shebi na them say
Abinibi yato si ability
Sheti ri mi se
Sheti ri mi se
Shebi na them say
Abinibi yato si ability
Sheti ri mi se
Sheti ri mi se
Mo para o
Para, para, para
Sheti ri mi se
Sheti ri mi se
Sheti ri mi se
Mo para o
Para, para, para
Sheti ri mi se
Sheti ri mi se
Eh
Aje on the mix
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...