album cover
Canada (Mixed)
album cover
00:00
00:10
00:30
00:40
01:10
01:20
01:35
00:00
01:39
Past 7 Days
Canada (Mixed) was discovered most frequently at around 1 minutes and 20 seconds into the song during the past week

Lyrics

[Intro]
See, ehn
You and I know say since when dem try colonize us for this Africa
We never benefit from any of those countries
You and I know say the country wey we dey benefit from as a Nigerian youth, na Canada
Canada, Canada, Canada
[Chorus]
Na Canada, Cana, Canada, Cana
Canada, Cana, Canada
Ca-Ca-Canada, Cana, Canada, Cana
Canada, Cana, Ca-Ca, fresh
[Verse 1]
Big brother, kanagang
Cross River, Calabar
Nollywood, Isakaba
Magnito dey ball like say na me be Alaba
Kudin ney Canada
Backward, galala
Big waist, caravan
Magnito too fly like tantabara
[Verse 2]
Okay na so, na so them dey give me beat
If I pull up on the streets dem dey give me hit
Order rice, give me meat
Give me head, give me teeth
Give me chair, give me sit
Give me maths, give me cheat
Get belle, give me kids
Rolls-Royce, give me keys
[Chorus]
Ca-Ca-Canada, Cana, Canada
Cana, Canada, Cana, ca-ca
[Outro]
Yeah, yeah
Written by: Magnito, Mohammed Usman, Olamide Adedeji, Snr Morris, Wizzy Flon
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...