album cover
Peace
837
Afro-Beat
Peace was released on March 13, 2024 by Fondant music as a part of the album Peace - Single
album cover
Release DateMarch 13, 2024
LabelFondant music
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM140

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Yung Effissy
Yung Effissy
Songwriter

Lyrics

And someone said when you choose peace
It comes with alot of good bye
I don see this pattern before
Na the whining I no dey like
This world na wa oh
Oga self get oga
May we not do it in vain
One powerful man think sey nothing fit fall am
Not until when one woman con born one big boy
Death na hin dem dey call am
Anything na hin you fit carry
But sha no carry last
We know you dey small place but that does not stop you from doing great things
Check on the first born
Even the last born
And the second too dey feel am
The way I take hustle today
Olohun nikan loye
If you wan bring advice put money ontop am
And if you want make I die
Abeg make you talk am
Even the world best started from somewhere
After all the stop and play
It's so wild to think
Is he okay no he's not
You wn put rope for fish neck
I gat dreams too no be only you
I gat family too no be only you
Use your seatbelt
Yung effissy will drive you crazy
Written by: Yung Effissy
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...