Credits

PERFORMING ARTISTS
Uloko
Uloko
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Uloko Jacob Junior
Uloko Jacob Junior
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
DERA
DERA
Producer
Ramoni
Ramoni
Producer
Thrill Max
Thrill Max
Producer

Lyrics

Omo Uloko Don Mad O!
 
I don high don pop many bottles of Hennessy
I don high up my energy
You can’t fuck up my energy (Uloko don mad o)
Now I don go many places
Wey dem talk say I’ll never see
Thunder Fire my enemy o
Thunder fire my enemies o
(Mad O, Mad O)
Latelyyy, I’ve been on my own
I’ve been on my grind till the morning
I’ve been in my zone (Uloko don mad o)
Oh babyyy, Girl just let me know
If you want this love till the morning
I’ll be at your door
(Uloko don Mad o)
I like I like to love, make you no come Dey do me corn
I like I like ouu ohh, make you no come Dey do me corny

Written by: Uloko Jacob Junior
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...