album cover
Hello
8
Alternative
Hello was released on April 10, 2024 by Celoshio and RL Jiggy as a part of the album Hello - Single
album cover
Release DateApril 10, 2024
LabelCeloshio and RL Jiggy
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM192

Credits

PERFORMING ARTISTS
Celoshio
Celoshio
Performer
RL Jiggy
RL Jiggy
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Celestine Orshio
Celestine Orshio
Songwriter
Rufus Irenosen Uabor
Rufus Irenosen Uabor
Songwriter

Lyrics

Errm help me check the mic has he started recording
Khi
Actor and I be boss
I remember when you wipe me cord(Hmm)
Tell me make I enter kitchen go wash pot
Even when it's raining when it's hot
You can never never catch me dey drink Garri with only salt
So why you dey tell me it's over
After you, After you don do me jangorova
Tears rolling down my sleeves all over
I for play you football,but I no be pogba
Moreover,it is what it is
Give what is God's and give what is caesers
Why you come thief 500 from my Trouser
Why you come thief 500 from my Trouser(ahn anh anh)
Na small girl wey Dem born 2006 ooo
Little girl like this oo
Tintini girl like this
Hello
Hello
Hello
Baby don't leave me go
Hello
See as I dey waka follow you now I don kick my toes(See blood)
Omo baby you no know tomorrow
I know
I know oh oh
Hello
Hello
Baby don't leave me go
Hello
See as I dey waka follow you now I don kick my toes(see blood)
Osenobla tell me what have I done
I know
I know oh oh
Eenie meenie mo
Carry body go
Wetin I go do if you no dey I want to kpolongo
Carry body go, me I like it oo
Do me for my Head like ojuju for the zongo
Na the matata
We dey settle oya call lagbaja
Many things happened for the calendar
But I stand strong I be general
I be general
Nobody go check on me
Anything I do omo it's incomplete
Vibe with the mandem give them bits
Whatever you've said it's bygone please
Ye, and I stand on this
Everything I've said me I stand on it
Ain't no regrets omo na one life please
Ain't no regrets omo na one life please
Hello
Hello
Hello
Baby don't leave me go
Hello
See as I dey waka follow you now I don kick my toes(See blood)
Omo baby you no know tomorrow
I know
I know oh oh
Hello
Hello
Baby don't leave me go
Hello
See as I dey waka follow you now I don kick my toes(see blood)
Osenobla tell me what have I done
I know
I know oh oh
Written by: Celestine Orshio, Rufus Irenosen Uabor
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...