Lyrics

Wo wo wo, nah nah nah, uhn uhn Jowo, Nwanne Why you dey do this to me, sincere? (I guess so) I am going loco on my own Take it easy baby on me, ma somi di dindinrin Even though my friends warn me, hmmmm Say make i leave you dey go But I no wan leave you Breaking up no solve issues Hmmmm hmmmm hmmmmm Going loco co co Me i wan stand by you nigba ojo ninu erun But as the pee dey go, be like say i go dey careful, ohhhhhhh, sogbooo Baby shoda o I am a bad boy but i dey love o If your pressure too much me i go run o Que sera sera Outside is more colder o I am a bad boy but i dey love o If your pressure too much me i go run o Que sera sera I'm a bad boy, but i dey love o If your pressure too much me i go run o Que sera sera Hmm! Your love dey sweet me walai ahh Your love dey bursty my mind aaaah heeeey aaahhh But you be type wey dey use guyz gara I go like make you calm down dada You wan play smart but you looseguard, you wan come back Omo no no no You know I love you die, why you con dey tell me lie? Why you con dey do me wayo no dey waste my time No dey waste my time, omo no dey set me back, set me back No be today gon gon you dey do me bad I still give you chance but you lose it now I be bad boy now I wan make e clear ahh Your pressure too much, now I wan dey fierce Make I live my life jhur I no wan stress, e clear Baby shoda o I am a bad boy but i dey love o If your pressure too much me i go run o Que sera sera Outside is more colder o I am a bad boy but i dey love o If your pressure too much me i go run o Que sera sera I'm a bad boy, but i dey love o If your pressure too much me i go run o Que sera sera
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out