album cover
Bololo
album cover
Bololo was released on April 1, 2024 by Obban Records as a part of the album 41:10
Album41:10
April 1, 2024
LabelObban Records
LanguageEnglish
BPM95
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

This kain thing wey dey burst my bololo
Making me happy o
Man wey give everything wey him get e oh
A sacrifice for my sins
Ahhh ah
Mm mm mm
Bololo
You dey burst my bololo
Bololo
Yeaaaah
Ayaaa ah ah ah ah
I go follow
Go follow You
Go follow
Go follow You
Go follow
I go follow You
Ayaaa ah ah ah ah
Be accompany o
O Daddy mi bu my accompany o
Make You no let my story to funny o
O Hmm
E funny o
Outside You I be nobody o (Gongoni)
You be the source of my melody O
Wetin I for be if I no get You
If I no get Jesus Owehhh
Ohhh Be my company oo
Ohhh Be my company ooo
This kain thing wey dey burst my bololo
Making me happy o
Man wey give everything wey him get e oh
A sacrifice for my sins
Ahhh ah
Mm mm mm
Bololo
You dey burst my bololo
Bololo
Yeaaaah
Ayaaa ah ah ah ah
I go follow
Go follow You
Go follow
Go follow You
Go follow
I go follow You
Ayaaa ah ah ah ah
Written by: Daniel Okeke Johnson
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...