album cover
Omni Do Do Do
1,393
Afro-Beat
Omni Do Do Do was released on April 1, 2024 by Obban Records as a part of the album 41:10
album cover
Album41:10
Release DateApril 1, 2024
LabelObban Records
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM111

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Daniel Okeke Johnson
Daniel Okeke Johnson
Songwriter

Lyrics

[Intro]
Papari papa, papa pari papa
Papari papa, papa pari papa
Papari papa, papa pari papa
Papari papa, papa pari papa
[Chorus]
Omni do do do
Nothing wey You no fit do
Everything dey possible for You
Na You dey do do do
Wetin man no fit do
Everything dey possible for You
[Verse 1]
In my very before i've seen it
He has spoken a word and he did it
E go tire me sef if I count am for youuuu
When he open the door na with blessings
That thing wey you want, you go get am
E go be miracle overload ohh oh oh
[Bridge]
Taste and see that the Lord is good
He's too faithful, never fails
Taste and see that my God is good
He's too faithful, never fails
[Chorus]
Omni do do do
Nothing wey You no fit do
Everything dey possible for You
Na You dey do do do
Wetin man no fit do
Everything dey possible for You
[Chorus]
Omni do do do
Nothing wey You no fit do
Everything dey possible for You
Na You dey do do do
Wetin man no fit do
Everything dey possible for You
[Refrain]
Papari papa, papa pari papa
Papari papa, papa pari papa
Papari papa, papa pari papa
Papari papa, papa pari papa
[Outro]
Taste and see that the Lord is good
He's too faithful, never fails
Taste and see that my God is good
He's too faithful, never fails
Written by: Daniel Okeke Johnson
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...