album cover
See Things
5
World
See Things was released on April 14, 2024 by LIGHTOFGOD as a part of the album Light of God - EP
album cover
Release DateApril 14, 2024
LabelLIGHTOFGOD
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM106

Credits

PERFORMING ARTISTS
LoveBeast
LoveBeast
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Egberongbe Oluwatoyin
Egberongbe Oluwatoyin
Composer

Lyrics

Balling
Oh no
Lovebeastmusic
Kuwakakuwaka
I see things in my dreams
I dey use my vibes
I dey follow my mind
I give you all of me
Give me more of you more of you
Why dem dey check am
Many people just dey suffer
All of the girls just dey para
Sarz killing d boys
Raping our girls
Oh oh oh oh
Why dem dey check am
Many people just dey suffer
All of the girls just dey para
Sarz killing d boys
Raping our girls
Oh oh oh oh
Brutality must to end
Oppression must to end
Every path you choose
Make sure you do good
Payback is coming back
When the monster you made now stronger
Even your juju no go fit save you
You get the raba
Start to oppress all the ****
Jagaaban no be Jehovah
Come on Baba come see to this matter
Make you kill enemies
Wey make this life tougher
Come down come down I say come down
Everywhere I go I say guide me save me
All time
Give me the peace of mind
Give me all the gift of life
I see things in my dreams
I dey use my vibes, I dey follow my mind
I give you all of me
Give me more of you more of you
Why dem dey check am
Many people just dey suffer
All of the girls just they para
Sarz kill d boys
Raping our girls
Oh oh oh oh
Why dem dey check am
Many people just dey suffer
All of the boys just they para
Sarz kill d boys
Raping our girls
Oh oh oh oh
Look at the friends wey dey follow you walk
Wetin you talk I don hear am before
Dem be fake smile ah ayee
To check your stand
You go think say all dem get all the love
Everything I do na Grace of God
Counting my blessings yeh yeh
Counting my blessings yeh yeh
Ah!
All I believe in I see and doing it
Love and peace is the best feelings
Everything go soon turn memories
Omoge o ma pami o ma pami oo
The ball is in your court oh
The ball is in your court court o o ooh
I see things in my dreams
I dey use my vibes
I dey follow my mind
I give you all of me
Give me more of you more of you
Why dem dey check am
Many people just dey suffer
All of the girls just they para
Sarz killing d boys
Raping our girls
Oh oh oh oh
Why dem dey check am
Many people just dey suffer
All of the girls just they para
Sarz killing d boys
Raping our girls
Oh oh oh oh
I see things in my dreams
I dey use my vibes, I dey follow my mind
I give you all of me
Give me more of you more of you
Written by: Egberongbe Oluwatoyin
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...