album cover
Sunshine
9
Music
Sunshine was released on September 17, 2024 by LIGHTOFGOD as a part of the album Sunshine - Single
album cover
Release DateSeptember 17, 2024
LabelLIGHTOFGOD
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

PERFORMING ARTISTS
LoveBeast
LoveBeast
Performer
Nifemi 44.4
Nifemi 44.4
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Oluwatoyin Egberongbe
Oluwatoyin Egberongbe
Composer
Nifemi Ayoola
Nifemi Ayoola
Composer

Lyrics

Hmmm
Balling
Kuwakakuwaka
I gained more strength when you give me light
Also sun rises and the sun sets oh
Eyes love seeing never satisfy
Ear fill too much with gossip
Open my mind
Built my heart
For love to take her place
Isakaba
You go wound o
Vigilant
I take my space
Plug my charger Elec-Tri-fying
Battery no dey low you dey high me
Never give up na you dey ginger Me
Leave dem oversabi Life no balance
Under her wings she cover me
No plaque or evil will befall on me
Send her love tweet plenty money
Na who call her o
She go kuku answer
I no fit die for woman matter
Leave them leave them woman wrapper
Because of woman dem block their brother
See whahala pro pro whahala
For their body
Olobeloko sokoyokoto
Never sabi mo jogor losi sokoto
Meanwhile you dey inside my sokoto
Am leveling up
Level Level up
Olobeloko sokoyokoto
Never sabi mo jogor losi sokoto
Meanwhile you dey inside my sokoto
Am leveling up
Level Level up
44 .4
Making money everyday like Jagaban
This one na new level
no be play play rubber band
High fashion, sentimentally
Spiritually I am deep when I found my zodiac signs
Light 44.4 anytime we enter
This one na double silencer
Ha ha ha ha
Chevrolet Kamaro
Jen gbe elo kalo dabo bo
Kamazi on the kentrol
Let me take you down to Cairo
My darling
My girl wey too sabi
She no Dey kolobi
Anytime she order I go ball baby
My darling
My girl wey to Sabiii
I no fit die for woman matter
Leave them leave them woman wrapper
Because of woman Dem block their brother
See whahala Pro pro whahala
For their body
Olobeloko sokoyokoto
Never sabi mo jogor losi sokoto
Meanwhile you dey inside my sokoto
Am leveling up
Level Level up
Olobeloko sokoyokoto
Never sabi mo jogor losi sokoto
Meanwhile you dey inside my sokoto
Am leveling up
Level Level up
Written by: Nifemi Ayoola, Oluwatoyin Egberongbe
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...