album cover
Without Money
2
Afro-Beat
Without Money was released on April 15, 2024 by Native Sound as a part of the album Okapkopkor
album cover
Release DateApril 15, 2024
LabelNative Sound
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM107

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Otutu Paradise Monday
Otutu Paradise Monday
Songwriter

Lyrics

Stop to Dey dull
if you wan man up
Make you do the things
Wey your friends Dey do
If dem Dey top up
Success is sure
If you Dey grind up
No Dey para
For your ****
Because e Dey top up
E Dey top up eh
Akpona vwo mre na
Oben
Egoji ive asun
Jaye vwien
Ebe akpor yovwin
Ayin ne
Oghene
Mo ruo ome vwo me
Mo ruo ome vwo me
Man no fit live
without money
Man no fit cum
Without money
Man no fit breathe
Without money
Man no fit stay
Without money
Koyin lere
Oke ne je
Avwen wien
Koyin lere
Oke ne je
Avwen wien
Koyin lere
Oke ne je
Avwen wien
Ebe aro vwe mrere
Unu ke se gbere re re re re
All for the money
Ebe aro vwe mrere
Unu ke se gbere re re re re re
For the race I lost Mosco
Cute Mosco
My own back in the days
Men go kolo
On the news
That you slide out oo
Uncle solo
Ofete ye yeh
Ebe vwo mre
Vwe akpona na
Tevwe vwo yeren
Yeh
But vwo jovwoh ogbe
Vienvwere that money
Is not everything
Not Everything yeah
Man no fit live
without money
Man no fit cum
Without money
Man no fit breathe
Without money
Man no fit stay
Without money
Koyin lere
Oke ne je
Avwen wien
Koyin lere
Oke ne je
Avwen wien
Koyin lere
Oke ne je
Avwen wien
Stop to Dey dull
if you wan man up
Make you do the things
Wey your friends Dey do
If dem Dey top up
Success is sure
If you Dey grind up
No Dey para
For your ****
Because e Dey top up
E Dey top up eh
Akpona vwo mre na
Oben
Egoji ive asun
Jaye vwien
Ebe akpor yovwin
Ayin ne
Oghene
Mo ruo ome vwo me
Mo ruo ome vwo me
Written by: Otutu Paradise Monday
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...