album cover
Blessings
3
Afro-Beat
Blessings was released on April 15, 2024 by Native Sound as a part of the album Okapkopkor
album cover
Release DateApril 15, 2024
LabelNative Sound
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM84

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Otutu Paradise Monday
Otutu Paradise Monday
Songwriter

Lyrics

Oluwa blessings follow you
Anything you put hand to
Make e just Dey soft for you
Oluwa Blessings follow you
Anything you put hand to
Make e just Dey soft for you
Who no get today
E go get tomorrow
Make you help your brother man I sey eh
I sey Who no get today
E go get tomorrow
Make you show love to your brother man I sey
Hand wey work na go chop
Anything we touch
God make e just Dey soft
If you no work you no go chop
So brother hustle so dat you go chop
Hand wey work na go chop
Anything we touch God make e just Dey soft
The ten fingers wey we get
Anything we touch
God Make e just Dey soft
I no Dey put eye
For another man story story eh
Me I Dey hustle every day
Make I get my glory
Who be that man wey
Sey my brother you no go make am
Who be that man
Wey stand as obstacles for your mata
Sey we go Dey denge Denge for dem oo
Denge denge denge
Oluwa just Dey butter butter our bread oo
Ye ye ye
Oluwa blessings follow you
Anything you put hand to
Make e just Dey soft for you
Oluwa Blessings follow you
Anything you put hand to
Make e just Dey soft for you
Who no get today
E go get tomorrow
Make you help your brother man I sey eh
I sey Who no get today
E go get tomorrow
Make you show love to your brother man I sey
Hand wey work na go chop
Anything we touch
God make e just Dey soft
As we Dey hustle for the streets
Anything we touch God make e just Dey soft
Kero okiyerie ju unurie
Wa kero
Onotarigho oyeta regbolor
Mini kero
Koyin lere me wien okeneje
Igho na so vwo bun
Me sawo doh okor igho obovwe
Kan vwen pokpa
Anywhere we go we Dey shutdown
Just believe in your work and God in prayer
E no Dey fail na only him Dey run am
Oluwa blessings follow you
Anything you put hand to
Make e just Dey soft for you
Oluwa Blessings follow you
Anything you put hand to
make e just Dey soft for you
Who no get today
E go get tomorrow
Make you help your brother man I sey eh
I sey Who no get today
E go get tomorrow
Make you show love to your brother man I sey
Hand wey work na go chop
Anything we touch
God make e just Dey soft
If you no work you no go chop
So brother hustle so dat you go chop
Hand wey work na go chop
Anything we touch God make e just Dey soft
The ten fingers wey we get
Anything we touch
God Make e just Dey soft
Thankgod sey the story don change
E don change
All the music i Dey play
Na steady dem Dey reign oo
If no be you wey fall their hand
Tell me Wetin I for do eh
Upon all the sin I Dey sin
You Dey butter my bread eh
Oghene vwo ruona
Osolobrugwe mini vwo ruona
Oyi vwo vwe kidiemu mi ru
Oyi vwo vwe kidiemu me ta
Ghene doh ooo
Solobrugwe doh oo
Written by: Otutu Paradise Monday
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...