Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Ajebo Hustlers
Ajebo Hustlers
Performer
Knowledge
Knowledge
Vocals
Piego
Piego
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
George Dandeson
George Dandeson
Songwriter
Isaiah Precious
Isaiah Precious
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
UCEE
UCEE
Producer

Lyrics

UCEE Hmm-mm Who you dey think say you dey fool? Dey think say you dey do? Abi you think say I be ewu? For your mind you been dey whine me Who you dey think say you dey fool? Dey think say you dey do? Abi you think say I be ewu? If na lie wey you sef sabi lie Me, I dey lie and I over sabi die And when you catch me, I go still dey deny, ooh-wee If una cheat wey you sef sabi cheat Me, I dey cheat 'til I go dey rub you shit Like a DJ, I put am on repeat, ooh-wee My baby wan dey change am for me (no wam) E be like wèrè dey the body (no wam) She free me go dey date my colleague (no wam) Still dey ask me, "Where the money?" (no wam o) Lion no dey born goat, make your mind dey Tell Amina to compose, wetin dey bring that kind play? (Say wetin?) Aunty Bukola dey like samankwe (samankwe) Mami water different from ogbanje Ehn, plenty kele for the backstage Based on the fan base, I no go take advantage (lai, lai) Let it be the very first and last day Atinuke, no go dey dull the package (wallai) Who you dey think say you dey fool? Dey think say you dey do? Abi you think say I be ewu? For your mind you been dey whine me Who you dey think say you dey fool? Dey think say you dey do? Abi you think say I be ewu? If na lie wey you seff sabi lie Me, I dey lie and I over sabi die And when you catch me I go still dey deny, ooh-wee If na cheat wey you seff sabi cheat Me, I dey cheat 'til I go dey rub you shit And like a DJ, I put am on repeat, ooh-wee Why is it so hard for us to keep it one hundred? I go dey miss you, but I say, "Comot" The thing go dey vex me when you dey comot here If no be all these issues, you for no dare Laba-laba, gaba-gaba Carry all your problems burugawa Me, I want to slide, I dey suru-baba Bring another kele, I don kpurunaba My baby wan dey change am for me (no wam) E be like wèrè dey the body (no wam) She free me go dey date my colleague (no wam) Still dey ask me, "Where the money?" (no wam) Who you dey think say you dey fool? Dey think say you dey do? Abi you think say I be ewu? For your mind you been dey whine me Who you dey think say you dey fool? Dey think say you dey do? Abi you think say I be ewu? If na lie wey you sef sabi lie Me, I dey lie and I over sabi die And when you catch me, I go still dey deny, ooh-wee If na cheat wey you sef sabi cheat Me, I dey cheat 'til I go dey rub you shit And like a DJ, I put am on repeat, ooh-wee
Writer(s): George Dandeson, Isaiah Precious Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out