album cover
Sapa
88
Afro-Beat
Sapa was released on May 7, 2024 by ODUWA SONIC ENT as a part of the album Sapa - Single
album cover
Release DateMay 7, 2024
LabelODUWA SONIC ENT
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM113

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Oduwa
Oduwa
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Osagioduwa Malkin
Osagioduwa Malkin
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Osagioduwa Malkin
Osagioduwa Malkin
Executive Producer
Yekini Temitayo
Yekini Temitayo
Producer
Samson Adeyemi "SA Legend"
Samson Adeyemi "SA Legend"
Producer
Tiwezi
Tiwezi
Mixing Engineer, Mastering Engineer

Lyrics

Osagioduwa
Na money wey no dey
Na make America far
We dey for country
Wey no even let man do transfer
Bros make you hustle
Make your money take you far
Make you no let small pikin go use you chop breakfast
We dey pray for better days
All the sorrow go away
We go buy new Benz
We go dey like we no know Sapa again
We dey pray for better days
All the sorrow go away
We go buy new Benz
We go dey like we no know Sapa again
If you sleep, you go chop breakfast
No be bread and tea
No pray and fast
You no wan work, but you say you wan cast
You no get money, but you say you just land
You go village you go sell your papa land
Come Lagos thinking na the promise land
Drag the bazz man, shine your eye
Make you no waste time, na the time to shine
We dey pray for better days
All the sorrow go away
We go buy new Benz
We go dey like we no know Sapa again
We dey pray for better days
All the sorrow go away
We go buy new Benz
We go dey like we no know Sapa again
Na money wey no dey
Na make America far
We dey for country
Wey no even let man do transfer (for here?)
Bros make you hustle
Make your money take you far
Make you no let small pikin go use you chop breakfast
Okay, uh
Okay, uh
Okay, uh
Make you no let small pikin
Go use you chop breakfast
Small pikin go use you chop breakfast
Make you no let small pikin
Go use you chop breakfast
Small pikin go use you chop breakfast
We dey pray for better days
All the sorrow go away
We go buy new Benz
We go dey like we no know Sapa again
We dey pray for better days
All the sorrow go away
We go buy new Benz
We go dey like we no know Sapa again
Written by: Osagioduwa Malkin
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...