album cover
Onome
49
Music
Onome was released on May 1, 2024 by BLU MUSIC INTERNATIONAL as a part of the album Onome - Single
album cover
Release DateMay 1, 2024
LabelBLU MUSIC INTERNATIONAL
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM111

Credits

PERFORMING ARTISTS
Star Veektory
Star Veektory
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Victory Oluchukwu Odagwe
Victory Oluchukwu Odagwe
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Alexander Play
Alexander Play
Mixing Engineer, Mastering Engineer
LINZ
LINZ
Producer

Lyrics

See wetin my God don do for me
Omo na grace on grace
Everybody get e own PACE
Forget e matter occupy my own space
(Mr shocker man)
But you can call me for where enjoyment dey
I need a kele make I take Dey Dey
Wey go lay on my bed the way I make
(Something fit to kill a man)
Love is blind then let me be your bartimaeus
Netflix and chill turn OTOMO
Say she no fi leave me I no comot
I Dey Outside for the BAG I no fi comot
Nfana ibaga iyo , shey my share Dey for that bag?
The one I carry come e go reach for me and you o
What’s your decision I’m ready to give you my all
Onome allow me share you something no go disconnect
And I really want your love I no go relent
I no be apprentice
My storage full ask and you receive it.
Onome allow me share you something no go disconnect
And I really want your love I no go relent
I no be apprentice
My storage full ask and you receive it.
Ahh no be deceiving
Ask ask ask and you go receive e
Ahh this one no be deceiving
Ask ask ask and you go receive it
Ahh no be deceiving
Ask ask ask and you go receive e
Ahh this one no be deceiving
Ask ask ask and you go receive it
Let e my stressing eh go
Na only wetin dey give me joy na me I wor dey do
Steady freak-tion make her eye roll
She say they for give you record for this nack-a-thon
Je je lié do my thing dey go
I nor too sabi your language, can I talk in ego?
She say this one pass syllable
Girl your body bad
E Dey controllable
And e dey convincible
Take you far where boys no go know
Space full the sky make we dey fly go anywhere you wor go
Shine pass sun from Montenegro
Wetin pass happiness?
Money boost confidence
Steady on my grind, I Dey follow that sequence, You sef!
Onome allow me share you something no go disconnect
And I really want your love I no go relent
I no be apprentice
My storage full ask and you receive it.
Onome allow me share you something no go disconnect
And I really want your love I no go relent
I no be apprentice
My storage full ask and you receive it.
Ahh no be deceiving
Ask ask ask and you go receive e
Ahh this one no be deceiving
Ask ask ask and you go receive it
Ahh no be deceiving
Ask ask ask and you go receive e
Ahh this one no be deceiving
Ask ask ask and you go receive it
No be deceiving
No be deceiving
No be deceiving
Ask ask ask and you go receive it
No be deceiving
No be deceiving
No be deceiving
Ask ask ask and you go receive it
Written by: Victory Oluchukwu Odagwe
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...