album cover
Self Revolution
8
Music
Self Revolution was released on November 1, 2024 by BLU MUSIC INTERNATIONAL as a part of the album Star Veektory - EP
album cover
Release DateNovember 1, 2024
LabelBLU MUSIC INTERNATIONAL
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM103

Credits

PERFORMING ARTISTS
Star Veektory
Star Veektory
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Victory Oluchukwu Odagwe
Victory Oluchukwu Odagwe
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Adibs
Adibs
Producer
Olori Alexander
Olori Alexander
Mixing Engineer, Mastering Engineer

Lyrics

Yeah, yeah, yeah
I done show with the start ona dey find
And I done come with a different style
I’m not chrome, so they can’t clone
Whatever them shoot, na themself e go kpai
Wetin God put for my hand no go die
Wetin man sow na the plant he go find
Padi man so
Live life Good
In for the grow?
You ready make we go
Nobody go tell you before you know say e dey pass
The kind of blessing wey be say make KING David to dance
No go Despise what you no fi rehearse
Highest in the room
You either passing with us or you go sit down for back
In every school we go, we staying top in the class
Get busy make sure that you no get stuck in ‘em bars
Just saying
We no send people wey try come test
We dey leave them on a pending
Manifesting wetin I wor chest
On steeze and e dey pain them
Abi Na when my mind e lose you go know say I worth that?
Put my heart and soul on a workout
Tell Thomas say make e no doubt
Living on a plus no subtract
Everything they talk e no contact
Life sweet like Juice inna panta
Put my glass up ,no go break that
Take a toast to the rain and sun
Everything we got through
Make them know say we conquer
Cus no matter any weather no fi dim our light So, oh oh
People wey dey Ment
Kilofe?
Cus my body dey in check
They wan test I no be experiment
Your shade no go help no blind eye
Gave you love when I see your interest
Dance to my rhythm put your move on a test
Nobody come close to you on the dance floor
Nobody come close to you on the dance floor
So make you know na my baby carry first
Forget the rest, when I be chilling with the best
Fine wine complete dinner
And I go still dey fire if your body water
Cause,
I done show with the start ona dey find
And I done come with a different style
I’m not chrome, so they can’t clone
Whatever them shoot, na themself e go kpai
Wetin God put for my hand no go die
Wetin man sow na the plant he go find
Padi man so
Live life Good
In for the grow?
You ready make we go
Written by: Victory Oluchukwu Odagwe
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...