album cover
Rollercoaster (Laba Laba)
12,226
African
Rollercoaster (Laba Laba) was released on June 6, 2024 by Dream Empire Music / EMPIRE as a part of the album California / Rollercoaster - Single
album cover
Release DateJune 6, 2024
LabelDream Empire Music / EMPIRE
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM111

Music Video

Music Video

Credits

Lyrics

[Intro]
Laba-laba, oh, laba-laba
Laba-laba ohh-ohh, laba-laba
[Verse 1]
I've been there before
I no won go again
Because I know how it feels
I've been through the pain
Uhnn, I've been through the pain
To love person no be crime
Na your spec go show you shege oo
You go suffer suffer oh
Abi na village people wey dey do me
Na why I no never find true love ohh ohh?
[PreChorus]
The one wey I get
Just dey para para mi
The won wey dey like me
Just dey bother bother me
The one wey I like
Just dey suffer suffer mi
And the emotion dey fly
Love dey make grown man cry
The pressure is high
Water dey fall for my eye, oh why, oh why
[Chorus]
Love, love, love, love, love
Rolling in the rollercoaster of love
Love, love, love, love, love
Rolling in the rollercoaster of love
[Verse 2]
Wetin I do true love oh, egbami oh
Egbami oh-oh-oh, ehhh
I no fit drink water drop cup
Werey lo po larin wa, mo mo
Ife ti won
Nobody can love you without money, e no fit work
Uhnn
[PreChorus]
The one wey I get
Just dey para para mi
The won wey dey like me
Just dey bother bother me
The one wey I like
Just dey suffer suffer mi
And the emotion dey fly
Love dey make grown man cry
The pressure is high
Water dey fall for my eye, oh why, oh why
[Chorus]
Love, love, love, love, love
Rolling in the rollercoaster of love
Love, love, love, love, love
Rolling in the rollercoaster of love
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...