album cover
Ayo
16
World
Ayo was released on July 12, 2024 by BRIDGE MUSIC as a part of the album MaliQ - EP
album cover
Release DateJuly 12, 2024
LabelBRIDGE MUSIC
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM103

Credits

PERFORMING ARTISTS
Dreez MaliQ
Dreez MaliQ
Lead Vocals, Background Vocals, Harmony Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Sulaimon Idris
Sulaimon Idris
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Zeemmix
Zeemmix
Mixing Engineer, Mastering Engineer, Recording Engineer
Pido TW
Pido TW
Producer

Lyrics

Kill dem with the wave Pido TW
Oh Aii
Ehey
Baba God o Baba God o
Aiii yeah yeah
MaliQ
Baba God o
Shower your Blessing on me
Everyday of my life
Me wan flex all this plenty money
If no be you Baba
Talo le shey fun mi oo
Be kun Ba pe Titi
Erin Ayo gbodo wole oo
I wan dey there
Anywhere wey the money dey
I wan chop life
Aye mi koma le koko
Mofe debe
Ibi ire Ayo mi wa oo
I want the connect
Make my life dey correct o
As i dey hustle and dey pray
Baba show me the way eh
Bless all them Boys
Wey dey grind for the cake
Shine plenty light for my way
Baba time don dey waste
Make the money enter for my lane eh
Where dem be dey
When the boy no fresh
Omo suffer show me color
I been dey cry all day
We don tey for street omo no be today
We still dey find the money pass Dangote
Prayer for the raba
Me I no wan cast for the Drama
Steady High like Marley with the Naira
Oluwa go bless me with the Lamba eh
Baba God o
Shower your Blessing on me
Everyday of my life
Me wan flex all this plenty money
If no be you Baba
Talo le shey fun mi oo
Be kun Ba pe Titi
Erin Ayo gbodo wole oo
I wan dey there
Anywhere wey the money dey
I wan chop life
Aye mi koma le koko
Mofe debe
Ibi ire Ayo mi wa oo
I want the connect
Make my life dey correct o
I wan dey there
Anywhere wey the money dey
I wan chop life
Aye mi koma le koko
Mofe debe
Ibi ire Ayo mi wa oo
I want the connect
Make my life dey correct o
Written by: Sulaimon Idris
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...