album cover
Blessings
6
World
Blessings was released on July 12, 2024 by BRIDGE MUSIC as a part of the album MaliQ - EP
album cover
Release DateJuly 12, 2024
LabelBRIDGE MUSIC
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM113

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Dreez MaliQ
Dreez MaliQ
Performer
Ajesings
Ajesings
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Sulaimo Idris
Sulaimo Idris
Composer

Lyrics

Ah efe pami ni
Sefe Pami ni
E fe pami ni
Efe pami
E fe lomu obe kege orun mi ni
MaliQ
I've seen many many troubles
In many many phases
And I couldn't really share my pain
Still I go pull up with a smile
When I link up with em guys
And dem no go even get idea
Say my head wan blow
I dey find a way out in my jungle
When the storm is over make the sun show
God abeg o
Oluwa jor shina funmi Rambo
Blessings, Blessings
Kowo wole soft life
Me I no want stressing stressing
Evidence no dey
If I say I'm saying trying
My happiness is priceless
K'aje sama wami
Blessings, Blessings
Kowo wole soft life
Me I no want stressing stressing
Evidence no dey
If I say I'm saying trying
My happiness is priceless
K'aje sama wami
Omo moti pe gan
No one tell me well done
Momo bi mo fe lo
Mo de shi n fa she lor
Wa ma lo be gan
Awon temi stubborn gan
Gbowo BTC
Mio ma mo ABC
Momo EDD
Money long o ETC
Me I no fit tayaya o
Moma Jaiye falala o
Gbori wo canada, Hmmm
Owo ku nnu garawa ah
Blessings, Blessings
Kowo wole soft life
Me I no want stressing stressing
Evidence no dey
If I say I'm saying trying
My happiness is priceless
K'aje sama wami
Blessings, Blessings
Kowo wole soft life
Me I no want stressing stressing
Evidence no dey
If I say I'm saying trying
My happiness is priceless
K'aje sama wami
Blessing Blessing
I no fit count blessing
Mercy hmmm
Hmmm
Written by: Sulaimo Idris
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...