album cover
Ojaginger
album cover
00:00
00:20
00:30
00:40
00:45
00:50
01:05
01:25
01:55
02:00
02:05
02:10
02:25
02:30
02:35
02:50
00:00
03:00
Past 7 Days
Ojaginger was discovered most frequently at around 20 seconds into the song during the past week

Music Video

Music Video

Lyrics

[Intro]
Kcee limpopooo
Jaysynth, give dem the fireee
E money
Igwe, wooh
[Verse 1]
I need a little lemon and ginger (Jor-jor-jor)
She got a vibe, she got a vibe, Mamacita (Oh no)
Back inna the days, I dey see her for Shitta (Jekonmo, jekonmo)
Oh my God,the way you move, Senorita
[Chorus]
Arabarabararapa
As I dey sing, she dey dance like ninja
Arabarabararapa
See dancehall, everybody dey scatter
Arabarabararapa
Ojapiano, everybody dey ginger
Arabarabararapa
It's a new vibe, everybody dey feel am, dey feel am
Let’s go
[Verse 2]
Is like a dream come through (Ok)
I got a lot of people confused (Jekanmo)
Badman K on cruise
Sipping on my gin and juice (Oh no)
So, when I peep outside my window (Wetin you see?)
I see the party, everybody dey scatter (Normal)
They put my song on replay, dey dance am (They must dance oh)
[Chorus]
Arabarabararapa
As I dey sing, she dey dance like ninja
Arabarabararapa
See dancehall, everybody dey scatter
Arabarabararapa
Ojapiano, everybody dey ginger
Arabarabararapa
It's a new vibe everybody dey feel am, dey feel am
Let’s go
Written by: Kingsley Okonkwo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...