album cover
Lie
23
Afro-Beat
Lie was released on February 23, 2024 by Clever Tush as a part of the album Bad&Boujee - EP
album cover
Release DateFebruary 23, 2024
LabelClever Tush
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM99

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Abraham Emmanuel John
Abraham Emmanuel John
Songwriter

Lyrics

If I knack you
Nah your body go tell you
Nah your waist go tell you oh no
Cuz I dey do am with e force
I know you bad like that
Nah my body you wan use learn work
Hmm Show me something that I never seen
Shege wey I never see before
Nwanyioma
You too like soccer why?
You told me you need some space
Mean while you Dey with anoda man
Wetin be this
Shey you want come d whine me ni
All your lies don full for my belle ahhh
Ahhh why you too dey lie
Ohh why you too dey lie
Uhhh why you too dey lie
Why you too dey lie
If I give you lamba
Shey you go come back
Shey you no go leave me go
Shey you no go leave me go ahhhh
I be your fool my lady
Gimme love my lady
Shey you ready baby
Let me bend you over ahh
Nwanyioma
You too like soccer why?
You told me you need some space
Mean while you Dey with anoda man
Wetin be this
Shey you want come d whine me ni
See Your lies don full for my belle
All your lies don full for my belle ahhh
Ahhh why you too dey lie
Ohh why you too dey lie
Uhhh why you too dey lie
Why you too dey lie
Written by: Abraham Emmanuel John
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...