album cover
Body
3
Afro-Beat
Body was released on February 23, 2024 by Clever Tush as a part of the album Bad&Boujee - EP
album cover
Release DateFebruary 23, 2024
LabelClever Tush
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM92

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Abraham Emmanuel John
Abraham Emmanuel John
Songwriter

Lyrics

Baby your body bad
Your body bad o i no fit describe
Tell me Wetin you want wey ion fi buy
Wey I no fit buy for you oh
Baby your body bad
Your body bad o i no fit describe
Tell me Wetin you want wey ion fi buy
Wey I no fit buy for you oh
Ehh ohh this your body bad o
This your body bad o
Oh ohh this your body bad o
This your body bad o
So me sing say
Bounce your body oya bounce your body
This your body e go kpai somebody
Bounce your body oya bounce your body
This your body go wound somebody
So me sing say
Bounce your body oya bounce your body
This your body e go kpai somebody
Bounce your body oya bounce your body
This your body go wound somebody
No Dey whine
Me I like d way you'd whine it
Can I have your ig
Make i follow you like zoomie
Take me to church
Later you go take me to court
This your body is tempted to touch
Your body is tempted to touch
Baby your body bad
Your body bad o i no fit describe
Tell me Wetin you want wey ion fi buy
Wey I no fit buy for you oh
Baby your body bad
Your body bad o i no fit describe
Tell me Wetin you want wey ion fi buy
Wey I no fit buy for you oh
Bounce your body oya bounce your body
This your body e go kpai somebody
Bounce your body oya bounce your body
This your body go wound somebody
So me sing say
Bounce your body oya bounce your body
This your body e go kpai somebody
Bounce your body oya bounce your body
This your body go wound somebody
Written by: Abraham Emmanuel John
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...