Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Gabriel Iriah
Gabriel Iriah
Songwriter

Lyrics

I dey 4-40 when she wan
To dey gum body I dey run o
I dey 4-40 when she wan
To dey gum body I dey run o
See me see big trouble
Na wetin you wan do
Person dey wey love you
Love you love you
See me see wahala
You wan cause kassala
You wan chop my banana
Oh…oh noo…mo gbe o eh
You be my best friend baby O lo lo
(Best friend baby O lo lo)
You wan dey touchy body O lo lo
Touchy body O lo lo
You want dey pack am gimme O lo lo
Pack am gimme O lo lo
You be my best friend baby O lo lo oo
O give chance baby
(O give me chance baby)
Go 50 yards baby
(Go 50 yards baby)
I'm not that kinna guy baby
(That kinna guy baby)
No go follow me
Play like that play like that
Play like that ah!
I know you want me badly
But I can not I'm sorry baby
I get conscience baby
And e go judge me steady baby
See you hot and sexy
I no go let you tempt me o
I no go let you get inside my head
You be my best friend baby O lo lo
(Best friend baby O lo lo)
You wan dey touchy body O lo lo
Touchy body O lo lo
You want dey pack am gimme O lo lo
Pack am gimme O lo lo
You be my best friend baby O lo lo oo
O give chance baby
(O give me chance baby)
Go 50 yards baby
(Go 50 yards baby)
I'm not that kinna guy baby
(That kinna guy baby)
No go follow me
Play like that play like that
Play like that ah!
I dey 4-40 when she wan
(I know you you want me badly)
To dey gum body I dey run o
I dey 4-40 when she wan
(I know you want me badly)
To dey gum body I dey run o
(See you hot and sexy…ooh ooh…yeah…)
Written by: Gabriel Iriah
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...