Credits

PERFORMING ARTISTS
Lonair
Lonair
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Brilliant Onorute
Brilliant Onorute
Songwriter
Akinbiyi Ahmed Abiola
Akinbiyi Ahmed Abiola
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Cypher Tunes
Cypher Tunes
Producer

Lyrics

Lonairrr Shmurda
Fine boy Bella
Lonair lonair
Leh pron francià
I say Lonair
Leh pron francià
I say Lonair
Shmurda Fine boy bella
owomida
Tell me wetin I go do when dem no go talk
Tell me wetin I for be if e no be God
Everything is coming to
pass like a prophecy
Killing this vibe with my melody
Cut fake friends wen Dey snitch on me
Small motor big engine
So I thank God for this many winnings
I no mind if them jealousy ooo
Money on my grind stay jiggy
Bad belle no go seee me
Running my race like Usain Bolt
Topping my league like Ronaldo
Winning my fight like John jones
 24 7 on the air
Casamigos ati Hennessy
Tell me what you do baby can I see
Ain’t love with their Pharisee
Pharisee Pharisees
Casamigos ati Hennessy
Ain’t love with their Jealousy (jealousy)
Me I no send their jealousy
I can’t hear what dem see
Me I don’t see what them see
And I know dem plenty Pharisee
And I’m strong and I know that one
Fine boy lonair be the only one
Hustle non stop till I get to the top ooo
My brothers dem be only one
Who wan talk make dem shot Ahm up
 I be Sweet boy wen
sweet pass like lollipop
Bad bitches wanna link upppp
So I’m getting all my tools on
Henessy kpoo
 Ati casamingoss
I wan chill with my Melanin hoes
I wan speak with my men dem know oo
Medulla don Dey burst oooo
Henessy kpoo
 Ati casamingoss
I wan chill with my Melanin hoes
I wan speak with my men dem know oo
Medulla don Dey burst oooo
Casamigos ati Hennessy
Tell me what you do baby can I see
Ain’t love with their Pharisee
Pharisee Pharisees
Casamigos ati Hennessy
Ain’t love with their Jealousy (jealousy)
Me I no send their jealousy
I can’t hear what dem see
Me I don’t see what them see
And I know dem plenty Pharisee
Written by: Akinbiyi Ahmed Abiola, Brilliant Onorute
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...