album cover
No Strength
5
Music
No Strength was released on August 2, 2024 by Madiq Empire as a part of the album No Strength - Single
album cover
Release DateAugust 2, 2024
LabelMadiq Empire
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM95

Credits

PERFORMING ARTISTS
Lordmoon
Lordmoon
Performer
Boy Raven
Boy Raven
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Christian orji
Christian orji
Songwriter

Lyrics

Mad boy
Oh na na na
Mhmm raven baby
I for be your romeo
But i no like sheep
My belle still dey turn me as i old like this
Too many reasons make you hold your peace
E dey pain me you dey leave
I no dey ever think say i dey use you catch feels
Yes i no vulnerable, yes i never ready
I still dey try to understand my feelings
You still dey find wetin i no fit give
Give me no choice but you say make i pick
Pick option a, or you pick option b
My eyes still dey, e still dey option leave
Cos' i for love you but i no get strength
And i for hold you but i no wear shirt
I'm protective of my mental health
No fit start something wey be like e go end
I for love you but i no get strength
Baby no be your fault
I say na from my end
Cos' i'm broken and i no won share
All the pain and the tears i dey fight everyday
Girl i know
You're the one that makes me smile
And i no go fit deny lady
Be mine baby
Oh no
You dey cure my heart and soul
Shawty whine am and go low maybe
Go low woah
You're my choco milo oh
You dey whine you dey bobo me oh
Cos of sey i no follow you go
This your love e dey kill me oh no no
Girlie wey dey handle me oh
Whine am for me so funmi oh
You dey make a man soji oh
You still dey find wetin i no fit give
Give me no choice but you say make i pick
Pick option a, or you pick option b
My eyes still dey, e still dey option leave
Cos' i for love you but i no get strength
And i for hold you but i no wear shirt
I'm protective of my mental health
No fit start something wey be like e go end
I for love you but i no get strength
Baby no be your fault
I say na from my end
Cos' i'm broken and i no won share
All the pain and the tears i dey fight everyday
Cos' i for love you but i no get strength
And i for hold you but i no wear shirt
I'm protective of my mental health
No fit start something wey be like e go end
I for love you but i no get strength
Baby no be your fault
I say na from my end
Cos' i'm broken and i no won share
All the pain and the tears i dey fight everyday
Killing me oh no no
Do me something oh no oh
You do me congi oh oh no no
Oh na na na
Eh
Oh raven na na na
Oh na na na
Written by: Christian orji
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...